Ojuelegba truck accident: 'Na overload cause am'
Three pipo die and plenti pipo wonjure as plenti plywood wey one truck dey cari fall on top Danfo and oda moto and pipo wey dey under Ojuelegba Bridge for Lagos, southwest Nigeria.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}