New Year's Day 2023: Pictures of how di world celebrate di arrival of 2023

Wetin we call dis Video, Australia welcomes 2023 with Sydney harbour fireworks display
    • Author, Jasmine Andersson
    • Role, BBC News

New year celebrations dey in full swing for some parts of di world wey don already enta 2023.

Di Pacific nation of Kiribati na di first to welcome di new year, New Zealand follow one hour later.

And thousands gather for Sydney for di Australian city famous fireworks display.

See more pictures of how di world dey celebrate as dem enta di New Year.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Confetti fill di air for Times Square, US as dem ring in 2023

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di crowd hala as dem jolly for Times Square, US wen di clock strike midnight

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One couple dey kiss as dem enta di New Year for Cologne, Germany

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Fireworks light up for Heroes' Square Budapest, Hungary

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Celebrations for Colombo, Sri Lanka

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Fireworks for di beach for Rio de Janeiro, Brazil

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di first sunrise of di year for Seoul South Korea

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Pipo carri balloon for Wuhan, China

Wia dis foto come from, PA Media

Wetin we call dis foto, Fireworks follow Big Ben to ring in di New Year for London, UK

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Fireworks reflect for di Nile for Cairo, Egypt

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, New year enta for Madrid

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Di Arc de Triomphe for Paris

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Fireworks light up Bangkok Chao Phraya River as di new year come

Wia dis foto come from, BIANCA DE MARCHI/EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, Sydney fireworks launch from dia Harbour Bridge, Opera House and barges for di famous harbour

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Many also gather to watch di fireworks under di trees for Sydney Botanic Gardens

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pipo bin don gather early momo to get correct place wia dem fit stand to watch di midnight fireworks ova di Sydney Opera House

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Hagley Park celebrations for Christchurch, New Zealand, dey marked wit fireworks and live music

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Pipo gather to celebrate as di clocks turn midnight for Seoul, South Korea

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Revellers release balloons as dem take part for new year celebrations for Tokyo, Japan

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Entertainers perform during a countdown event for di 2023 new year celebrations for Tokyo

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Fireworks explode over Victoria Harbour to celebrate di new year for Hong Kong

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pipo celebrate for Taiwan, as fireworks light up di skyline from di Taipei 101 building

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Fireworks explode ova di Chao Phraya River for Bangkok, Thailand as di clock struck midnight

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, New year fireworks light up di sky over Rizal Park for Manila, for di Philippines