Buhari visits Ogun State: President Muhammadu Buhari in Ogun trip fotos
Wia dis foto come from, Presidency
President Muhammadu Buhari on Thursday commission five key projects inside Ogun State, south west Nigeria.
Di Nigerian leader use di opportunity to assure Nigerians say two major Federal roads wey dey under construction, go dey commissioned before di end of 2022.
Sagamu-Benin Expressway and Lagos-Ibadan Expressway na di two key projects wey Buhari hope to deliver before di end of di new year.
Buhari visit to Ogun State see di commissioning of di following projects;
Gateway City Gate; di 42-Kilometre Sagamu Interchange-Abeokuta Road; di 14km Ijebu-Ode-Epe Expressway, two Housing Estates for low, medium and high income earners for Kobape and Oke-Mosan in Abeokuta.
Buhari visit to Ogun State pictures
Wia dis foto come from, Presidency
Wia dis foto come from, Presidency
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun
Wia dis foto come from, Babajide Sanwo-Olu
Wia dis foto come from, Babajide Sanwo-Olu
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available