"Naomi Osaka defeat Victoria Azarenka" to win 2020 US Open Tennis grand slam - Check out fotos as Osaka lift di trophy
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Naomi Osaka beat Victoria Azarenka 1-6, 6-3, 6-3, to win her second US Open, and di third grand slam of her young career.
"I just want to be di type of pesin wey im think say I gobe. He think say I go be great, so hopefully, I go be great in di future."
Osaka tok on Kobe Bryant belief in her wen she address tori pipo early morning on Sunday as di 22 year old Japanese lift di US Open trophy afta defeat Victoria Azarenka for di finals.
Check out fotos as Osaka lift di trophy
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Wia dis foto come from, Naomi Osaka
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Wia dis foto come from, US Open/Twitter
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Wia dis foto come from, Naomi Osaka/Twitter
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available