Nigeria President Buhari dey return from London today
Wia dis foto come from, Getty Images
Office of Nigeria President say President Muhammadu Buhari go return from London back to im country on Saturday.
Tori person for di President Femi Adesina talk say Mr. Buhari go return later today and im go talk to Nigerians for Radio and TV broadcast by 7am on Monday 21st August .
Na since May 7th Mr Buhari leave Nigeria go London to treat sickness wey nobodi know.
One group for Nigeria bin protest start last week wey dem call #ReturnOrResign.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}