King Charles coronation: Best fotos from di King coronation
Dem don crown King Charles and Queen Camilla for ceremony wey dey full of music and tradition inside Westminster Abbey.
Wia dis foto come from, Ben Birchall / PA Media
Wia dis foto come from, Andrew Matthews / Pool
Wia dis foto come from, Andrew Matthews / Pool
Wia dis foto come from, Pool
Wia dis foto come from, PA Media
Wia dis foto come from, Yui Mok / PA Media
Wia dis foto come from, PA
King Charles wear im grandfather crimson velvet robe, to take im oath and dem anoint am wit holy oil, before dem place di historic St Edward Crown ontop im head.
Wia dis foto come from, Aaron Chown / PA Media
Wia dis foto come from, Jonathan Brady / PA Media
Wia dis foto come from, Jonathan Brady / PA Media
Wia dis foto come from, Yui Mok / Pool
Conservative MP Penny Mordaunt present di jewelled sword of offering to di King.
Wia dis foto come from, Yui Mok / Pool
Wia dis foto come from, Jonathan Brady / PA Media
Dem crown Queen Camilla for a simple ceremony wit Queen Mary Crown. She no take oath.
Wia dis foto come from, Jonathan Brady / PA Media
Afta di ceremony, di King and Queen leave to travel through di streets of central London for di Gold State Coach.
Wia dis foto come from, Dan Charity / Pool
Wia dis foto come from, Toby Melville / Pool
Wia dis foto come from, Lisi Niesner / Reuters
Wia dis foto come from, Clodagh Kilcoyne / Reuters
Prince Harry come without im wife, Meghan, Duchess of Sussex.
Wia dis foto come from, Toby Melville / Pool
Wia dis foto come from, Richard Pohle / Pool
Prince Louis make im signature silly face and yawn throughout.
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Reuters
Di Invited guests, include di Royal Family, celebrities, faith leaders and heads of state, dem take dia seats before di King arrive.
End of Di one wey oda users dey read well well
Wia dis foto come from, Jacob King / PA Media
Wia dis foto come from, Jane Barlow / PA Media
Wia dis foto come from, PA
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Jane Barlow / Pool
Wia dis foto come from, Jane Barlow / Pool
Wia dis foto come from, Jane Barlow / PA Media
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Dylan Martinez / Reuters
Wia dis foto come from, Gareth Cattermole / POOL
All photos dey subject to copyright.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available