Queen Elizabeth II burial: Queen Elizabeth Funeral fotos for Westminster Abbey

Wia dis foto come from, AFP

Guests from around di world don gada for Queen Elizabeth II funeral for Westminster Abbey.

Senior Royals, including King Charles III, look sombre as dem make dia way to di abbey for di historic service.

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, TOLGA AKMEN/EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Meghan, Duchess of Sussex arrive for di State Funeral of Queen Elizabeth II at Westminster Abbey on September 19, 2022 in London, England

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Sarah, Duchess of York, Princess Beatrice, wey chop appointment recently as di Counsellor of State and Edoardo Mapelli Mozzi arrive for Westminster Abbey ahead of di State Funeral of Queen Elizabeth II on September 19, 2022 in London

Princess Charlotte and Prince George join dia family for di service for di great-grandmother.

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Reuters

King Charles and other Royals bin first drive go Westminster Hall before dem follow di monarch coffin in a procession go di abbey.

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, PA Media

Some 2,000 guests don gada for Westminster Abbey for di state funeral.

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, PA Media

French President Emmanuel Macron, US President Joe Biden and Canadian Prime Minister Justin Trudeau are among the world leaders in attendance.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, AFP

UK Prime Minister Liz Truss and former prime ministers also dey for di service.

Wia dis foto come from, Getty Images

Lady Pamela Hicks, wey serve as lady-in-waiting to Queen Elizabeth II, dey among di guests for Westminster.

Wia dis foto come from, PA Media

All photos subject to copyright.