Workers' Day: See how Nigerian workers take celebrate May Day In Pictures
Wia dis foto come from, Bayelsa Government New Media
Every 1st of May na day for workers all over Nigeria to comot and do parade.
As tradition, joinbodi of organised union and oda wey dey represent professions, go do march past for front of dia state govnor.
Almost every state for Nigeria dey observe dis tradition althought dis year coronavirus don mean say some states no make am big like e dey dey before.
Nigeria goment for Twitter hail Nigerian workers on di occasion of di workers day celebration.
Di Government of Nigeria say na di workers dey hustle day and night to make di kontri great.
See how dis year own go for pictures.
Wia dis foto come from, Lagos State Government
Wia dis foto come from, Bayelsa state goment
Wia dis foto come from, Festus Keyamo
Wia dis foto come from, Bayelsa state goment
Wia dis foto come from, Abayomi Goodluck
Wia dis foto come from, Bayelsa state goment
Wia dis foto come from, @abbasmaiyama/Twitter
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available