Valentine's Day: How Nigerian female celebrities slay for fans on Valentine day
Wia dis foto come from, Instagram/@ericanlewedim/@iyab /@official_mercyeke
Married couples, Lovers, Friends and families all ova di world dey celebrate, exchange gifts and show love to each today February 14 wey be Valentine day.
Red na di common colour wey pipo all ova di world dey use celebrate dis day and Nigerian female celebs no dey left out for di celebration.
Na so so slay mama as dem no come to play and na so dem post beautiful pictures of demsef for social media to wish dia fans Happy Valentine's Day.
Here be some photos of how Nigerian female celebs take slay with dia red dress and top-notch make up.
Wia dis foto come from, Instagram/@iyaboojofespris
Wia dis foto come from, Instagram/@tolanibaj
Wia dis foto come from, Instagram/@tokemakinwa
Wia dis foto come from, Instagram/@official_mercyeke
Wia dis foto come from, Instagram/@iniedo
Wia dis foto come from, Instagram/@veezeebaybeh
Wia dis foto come from, Instagram/@realomosexy
Wia dis foto come from, Instagram/@ericanlewedim
Wia dis foto come from, Instagram/@ericanlewedim
Wia dis foto come from, Instagram/@annieidibia1
Wia dis foto come from, Instagram/@yemialade
Wia dis foto come from, Instagra/@ufuomamcdermott
Wia dis foto come from, Instagram/@thechefchi
Wia dis foto come from, Instagram/@chiomakpotha
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available