Curfew: EndsSARS protests make Governor Fayemi order 24hr curfew for Ekiti State

Wia dis foto come from, KFayemi

Read am in 1 mins

EndsSARS protests wey jaguda pipo don hijack don make Governor Kayode Fayemi order 24hr curfew for Ekiti State.

Di 24-hour curfew go affect all parts of the State starting from 10.00 pm tonight, Tuesday 20 October, 2020.

Di goment of Ekiti State don observed with growing concern how di #ENDSARS protest, wey bin start as a peaceful protest against police brutality by youths in Ekiti State, don dey hijacked by some hoodlums, according to statement dem release on Tuesday evening.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

Dis go make am three states; Lagos, Edo and Ekiti wey don impose 24hr curfew sake of di EndSARS protest palava across Nigeria.

Details later.