Ozo na "BBNaija Innoson car winner" afta task - See fotos
Wia dis foto come from, Innoson
Big Brother Naija, BBNaija housemate, Ozo don win a brand new car.
Ozo turn di winner afta di housemates play di Innoson task challenge on Wednesday.
Neo and Ozo na im play di final round.
Ozo, wey choose di right number (41) during di task, win di Innoson 2020 IVM Caris.
Check out fresh fotos of how BBNaija Innoson car winner Ozo rock wit housemates
Wia dis foto come from, Innoson
Wia dis foto come from, Innoson
Wia dis foto come from, Innoson
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Wia dis foto come from, BBNaija
Wia dis foto come from, BBNaija
Wia dis foto come from, BBNaija
Who be Ozo
Wia dis foto come from, BBNaija
Ozoemena Chukwu AKA Ozo
Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic
Ozoemena wey be 27 years old na Consultant and entrepreneur from Imo State. One of im greatest achievements na to work with UEFA Federation for Europe.
E study Economics and like to dey play loud music in di morning and to dey bang on doors.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available