Eid Mubarak 2020: See fotos as Muslims across Africa take celebrate Eid-ul-Adha ontop coronavirus palava
Muslim faithful across Africa join dia counterparts for di rest of di world to celebrate di 2020 Eid-el-Kabir. This year own different small because of di coronavirus pandemic and as most goments don ban large religious gatherings.
Most families for Africa jolly di festival wit dia family and friends. Some states for Nigeria allow make Muslims go Eid praying ground go pray.
Our correspondents from across Africa send us dis fotos of how pipo dey rock dia day for dia different states and from Kontris dem.
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available