Cameroon first daughter Brenda Biya 'America hair wig shop' spark controversy
Wia dis foto come from, Facebook/Brenda Biya
Kain-by kain reaction dey for social media afta Cameroon President, Paul Biya e pikin, Brenda Biya open shop for Los Angeles-America.
Yesterday, de first pikin open e new shop and de business weh e say na de only tin weh e don succeed for do'am.
From e Instagram post, Brenda Biya say de shop na big shop and salon for woman dem from kain-kain background, and e go sell all kana hand-made human hair wigs.
Na also salon weh top beauty professional fit put de wig dem for woman dia head.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
As many pipo di send congratulation messages, odas di ask kweshions laik why e no open de shop for Cameroon.
Some say wit all de business for dis world for sell human hair wig weh e komot for admin school for Cameroon get as e bi.
Odas say wusai e take moni for open business, say na Cameroon tax moni she use for go invest for anoda kontri.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Brenda Biya e papa, President Biya don stay for pawa for 38 years and some kontri pipo di check say dis new business na for prepare e life if e happen say e papa no dey power again.
End of Di one wey oda users dey read well well
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available