Prophet T B Joshua, Apostle Suleman, Prophet Odumeje, Dr D K Olukoya dey 'climb mountain for Covid-19' - See how Nigerians dey react

Wia dis foto come from, Twitter/@funshographix

    • Author, Damilola Banjo
    • Role, Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos
  • Read am in 3 mins

Nigerians reaction don plenti ontop di prophets wey dey tok say dem go defeat coronavirus wit prayer and fasting.

Of course, sabi pipo don tok say na only social distancing and to dey wash hands fit help reduce di spread of COVID-19 but some prophets tok say dem believe prayer and fasting fit work wonders.

Prophet na pesin wey sabi ginger pipo wit im teaching for any religion or na spiritual figure wey many believe say fit proclaim di will of dia God ontop any mata. Tori be say for Nigeria, prophets plenti sara and na so many kontri pipo believe dem wella.

Last month, one popular prophet for eastern Nigeria, Chukwuemeka Odumeje wey be founder Holy Ghost Intervention Ministry, say im go show coronavirus why dem dey call am "di end of sickness".

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Anoda prophet, Apostle Suleman Johnson, wey be President of Omega Fire Ministries Worldwide, dey beg goment to allow dem go isolation wit coronavirus patients.

"Abeg (referring to di goment) allow us go and pray for COVID-19 patients. Allow us to go dia (isolation centres), dat na why men of God dey," na wetin di apostle tok for one of im broadcast.

Even di founder of Mountain of Fire and Miracles Ministries (MFM), Daniel Olukoya don also declare seven-day Prayer and Fasting programme to fight against Coronavirus (COVID-19) wey dey kill pipo for di world.

Skip Facebook post

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post

But di pesin wey dey make pipo tok pass for social media na TB Joshua. Di prophet don carri mattress and pillow go mountain to go pray for coronavirus to end.

Prophet Joshua don first tok say coronavirus go end for March during one church service but as di virus no gree go, di man of god don go mountain to pray.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

See how pipo dey react

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

One Twitter user gada all di pastors togeda say dem be "showmen"

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Kong Nonny wey dey Twitter say na photoshoot TB Joshua go do for mountain.

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

See wetin oda pipo dey tok

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10