UNGA: Nigeria President Buhari return from New York
Wia dis foto come from, Bashiru Ahmed
Read am in 1 mins
Nigeria president Muhammadu Buhari don return to Abuja aft aim attend di 74th United Nations General Assembly for New York, US.
For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}