Dino Melaye go appeal afta tribunal comot am as senator
Wia dis foto come from, @DINOMELAYE (INSTAGRAM)
Election tribunal for Kogi state, don cancel Dino Melaye victory as senator wey dey represent Kogi west senatorial district.
For Friday judgement, di tribunal order fresh election for di district.
One of di pipo wey contest against oga Melaye, Smart Adeyemi of di APC, na im bin carri di election mata go tribunal.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Senator Melaye say no cause for alarm about di mata, say im go get judgement for Appeal court.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available