Davido: 'Blow My Mind' di collabo wit Chris Brown wey pipo no expect
Wia dis foto come from, Getty/BBC
Read am in 1 mins
Nigerian Afrobeats star, David Adeleke AKA Davido go collabo wit American nusician, Chris Brown for new song, 'Blow My Mind'.
Di gist drop for Davido Instagram handle.
Skip Instagram post Warning: Third party content may contain adverts
Allow Instagram content?
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
Chris Brown bin also share di foto for im handle wit di caption, 'Coming Soon'.
Di song name go be 'Blow My Mind' and even as e neva drop, di news don dey shak fans up and down.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}