Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos
Wia dis foto come from, Wale Alakija
Read am in 1 mins
Heavy water cover streets for Jakande area of Lekki, Lagos on Monday afta serious rain wey fall.
One Twitter user, Wala Alakija (@oladrunken) bin share foto and video of street wey water full.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Na so traffic full Lagos on Monday sake of di way roads full wit water.
Lekki bin suffer dis same flooding palava for 2017 last year.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}