Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices
Read am in 1 mins
Members of Nigerian Labour Congress (NLC) dey do we no go gree waka for offices of MTN across Nigeria.
Pipo wey dey do di waka say na to show say dem no dey happy with di way di telecoms company dey treat dia workers.
Some of di placards wey dem cari show tins like: "South Africans no dey beta pass Nigerians. MTN mind yourself."
Di company come later post dia reaction for twitter.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
See more foto dem from di protest for Lagos.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}