Abacha loot: How di moni take waka

Nobody sabi how much di total of all di money wey Abacha steal but Transparency International been talk say im steal like $5bn between 1993-1998, di five-year wey im rule Nigeria.
Another big question be how much Nigeria government don see collect from abroad for inside di money wey Abacha steal?
Switzerland government wey be part of di countries wey help Nigeria find di money bin do agreement say dem go only return di money if dem sure say Nigeria go use for better development things like roads, water, medicine and education.
See how di moni take waka.
Moni wey remain
Moni wey dem return
-
$2-5bn1998Transparency International bin calculate say e reach $2-5bn wey late military dictator Gen Sani Abacha tiff.
-
$750m1998Former head of State, Gen Abdulsalam Abubakar, manage to recover $750m cash for different currency from Abacha family.
-
$64m2000Switzerland return $64m.
-
$1.2bn2002President Obasanjo do deal wit Abacha family so Nigeria go fit recover $1.2bn
-
$160m2003$160 million wey dem bring back from Jersey. Nigeria authorities say na $149m dem receive.
-
$88m2003$88m wey Switzerland return
-
$461m2005$461.3m wey Switzerland return. Finance Minister Ngozi Okonjo Iweala and World Bank presido say dem don return di $458m wey dem see inside Swiss bank accounts.
-
$44.1m2006$44.1m wey Switzerland return
-
$227m2014Finance Ministry tok say Liechtenstein return $227m
-
$320m2017Switzerland go return $320m
-
$308m2020Di United States go return $308m dollars to di Nigerian goment under di condition say dem go use di money to do three mahor projects