‘I be Lesbian, but I also be pesin.’
- Author, Helen Oyibo
- Role, BBC News Pidgin
Wetin e be like to be gay for Nigeria?
Meet di young Nigerian lady wey no dey shame to admit say she be Lesbian.
She say she wan use her story to ginger odas like her and so people go also see dem as human beings like every oda pesin.
Video by: Helen Oyibo and Dan Ikpoyi
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}