Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know
Nigerians dey jollificate over di release of di Dapchi schoolgirls by Boko Haram on March 21.
Na early mor-mor like 3AM on Wednesday dem show .
Di latest on di mata be say di group still hold one of di girls, Leah Sharibu for dia camp
But you know di full matat as e happun?
Oya check dis calenda wey get di full tori.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}