Babachir Lawal: EFCC don arrest former Nigeria SGF
Wia dis foto come from, Getty Images
Economic and Financial Crimes Commission EFCC don arrest Babachir Lawal wey be former secretary to di federal government of Nigeria.
Na di Acting Head, Media & Publicity of EFCC, Samin Amaddin confam am to Channels Television on Wednesday evening.
Amaddin say di former SGF dey cooperate with investigators and say im don make useful statements.
Dem say im interview with di investigators go continue tomorrow.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}