'Fire and Fury: Inside the Trump White House' go get film
64-year-old Michael Wolff wey write 'Fire and Fury: Inside the Trump White House' say im wan do film from di book.
Di book reveal all di things wey don happen inside White House within di first year of Trump as president.
Before di book come out for early January, people don already dey long queue dey wait for dem to start to dey sell dis book.
Na Wolff go be di director for di film wey fit be TV series or Movie.
But US President Donald Trump say di book lie.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available