Samuel Eto'o Fils go bi August guest for The Voice Afrique
Wia dis foto come from, GLYN KIRK/AFP/Getty Images)
Samuel Eto'o Fils, Cameroon football star go be August guest for de grande finale for The Voice Afrique Francophone for dis month end.
The Voice Afrique na singing competition for kontri dem weh dey di tok French. De competition don enter season two and de big sho de geh for South Africa.
The Voice Afrique don put video for dia website weh e di show Samuel as e confirm say e go attend de de final show.
Some African music star dem weh di coach de young pipo for sing na, Lokua Kanza, Charlotte Dipanda, Singuila, and A'SALFO.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}