See as celebs slay for 'Wedding Party 2' premiere
Di premiere of one of Africa biggest movie 'The Wedding Party 2: Destination Dubai' happen on Sunday for Eko Hotel & Suites Lagos, Nigeria.
Plenty celebrities like Adesua Etomi, Banky W and Sola Sobowale, wey act inside di film and other big-big Nigerian stars like Ebuka Obi-Uchendu, AY and Toke Makinwa bring dia A-game come di red carpet.
All of dem wear Arabian attire according to di style of dressing wey dem choose for di event.
Wia dis foto come from, @bankywellington
Wia dis foto come from, @wofaifada
Wia dis foto come from, @ebuka
Wia dis foto come from, @tokemakinwa
Wia dis foto come from, @solasobowale
Wia dis foto come from, @thebeverlynaya
Wia dis foto come from, @patienceozokwo
Life of celebrity no easy and of cos fans go always get plenty to talk. Some of di fans feel say na so-so Indian cloth most of di celebs wear instead of Arabian attire wey be di theme of di event.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available