Diego Maradona Burial: Hand of God funeral near Buenos Aires Argentina - Fotos
Wia dis foto come from, Getty Images
Diego Armando Maradona, Argentina 'Hand of God' football star enta six feet next to im parents for di town outside of Buenos Aires.
Maradona burial dey private as only around some relatives and close friends attend di final ceremony on Thursday.
60 year old Diego Maradonna bin die of heart attack at di age of sixty on Wednesday di 25th of November, 2020.
[Diego Maradona Burial] - See fotos
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
But e no stop di three days of mourning wey di Argentine goment put on top di death of di football legend as pipo follow mourn even dey follow di vehicle as dem bin dey go bury am.
Wia dis foto come from, Getty Images
Pesin even do mural of di football star for ground for Buenos Aires.
Wia dis foto come from, Getty Images
Na on di same Thursday dem bin arrange to put am for Presidential Palace so dat im fans dem go fit do dia last respects.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available