Liberia Football Association ban referee wey collect $100 bribe
Wia dis foto come from, Other
Liberia Football Association (LFA) don ban referee Josephus Torjilar for two years sake of say im accept bribe.
Di ban dey come afta di association grievance and disciplinary committee conduct investigation into di matter.
During di investigation Torjilar admit say im collect US$100 for second division relegation playoff match wia Pags beat Srimex FC 2-0.
Liberia Football Association add say di ban start with immediate effect.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}