Afcon 2019: Indomitable lions of Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener
Wia dis foto come from, Getty Images
Indomitable Lions of Cameroon wipe Guinea-Bissau 2-0 for dia group F opening match on Tuesday evening.
Di match wey dem play for Ismailia Stadium, Ismailia as part of di Afcon 2019 inside Egypt.
Yaya Banana and Stephane Bahoken na im score di goals for di Indomitable Lions.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}