Juventus: Cristiano 'Ororo' Ronaldo don finally score first Serie A goals
Wia dis foto come from, Getty Images
Cristiano Ronaldo don score im first two goals for Juventus to helep di Italian champions do back-to-back wins.
Di Portuguese striker bin struggle to score for dia first three matches before dis 2-1 win against Sassuolo
E first do one correct tap-in for im first goal before e finish Juve counter-attack to nack di ball enta net.
Khouma Babacar score for Sassuolo for extra time and Douglas Costa chop red card for di match.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}