Na heartbreak for Senegal and Africa as Teranga Lions comot for World Cup
Wia dis foto come from, Getty Images Sport
Senegal bin dey very close to qualify for di second round but becos dem get more yellow cards pass Japan, dem comot from World Cup.
E means say di five African teams - Tunisia, Morocco, Egypt, Senegal and Nigeria - no qualify from dia groups.
Na di first time since 1982 wey no African team go reach di knockout stage.
See some of di ogbonge tins happun for Senegal 1-0 defeat to Colombia.
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, AFP
Wia dis foto come from, AFP
Wia dis foto come from, Alex Duval Smith/BBC
Wia dis foto come from, AFP
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Reuters
Wia dis foto come from, Getty Images
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available