2019 Election: Confam list of APC Govnorship candidates
Wia dis foto come from, Getty Images
Nigeria rulling All Progressives Congress don release di names of dia Govnorship candidates wey go contest 2019 Gubernatorial election for 24 states for Nigeria.
Di National Working Committee confam names inside statement wey di acting National Publicity Secretary of di APC, Yekini Nabena release on Friday .
Dis final list na as di Independent National Electoral Commission (INEC) don remind political parties say October 7 still be di deadline for dem to do dia primaries for 2019 general elections.
Oga Yekini say dem take di decision for di NWC meeting wey dem do on Thursday October 4, 2018.
Dis na di APC candidates wey go dey contest for 2019 govnorship elections:
1. Babajide Sanwo-Olu - Lagos state
Wia dis foto come from, Babajide Sanwo-Olu/Facebook
2.Tonye Cole - Rivers state
Wia dis foto come from, Tonye cole/facebook
3. Abubakar Sani Bello - Niger state
End of Di one wey oda users dey read well well
4. Great Ogboru - Delta state
Wia dis foto come from, Great Ogboru/facebook
5. Abdullahi Umar Ganduje - Kano state
Wia dis foto come from, Abdullahi Umar Ganduje/facebook
6. Mohammed Abubakar - Bauchi state
7. Simon Lalong -Plateau state
8. Nasir El-Rufai - Kaduna state
Wia dis foto come from, Nasir El-Rufai/facebook
9. Mohammed Badaru Abubakar - Jigawa state
10. Ahmed Aliyu - Sokoto state
11. Babaginda Umara-Zulum - Borno state
12. Mai Mala Buni - Yobe state
13. Abubakar A. Sule
14. Emmanuel Jimme - Benue state
15.Nsima Ekere - Akwa-Ibom state
Wia dis foto come from, Nsima Ekere/facebook
16. Adebayo Adelabu - Oyo state
17. Dapo Abiodun - Ogun state
Wia dis foto come from, Dapo Abiodun/facebook
18. Owan Enoh - Cross River state
19. Inuwa Yahaya - Gombe state
20. Sunny Ogboji - Ebonyi state
21. Sani Abubakar Danladi - Taraba state
22. Abubakar Atiku Bagudu - Kebbi state
23. Aminu Bello Masari- Katsina state
Wia dis foto come from, Aminu Bello Masari/facebook
24. Uche Ogah - Abia state
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available