DNA test go soon catch Catholic priests wey get pikin
Wia dis foto come from, Getty Images
Gbege don land for Catholic priests on to name and shame levels.
Tori be say new campaign don start for mama wey born pikin with Catholic priests to come out ask for DNA test.
Dis na afta plenty report begin spread say di priests break dia vow not to sleep with women, give dem belle come abandon di pikin.
Na one private agency for Kenya dey ask women wey say dem get pikin with Catholic priests.
Di agency go carry di report give di Catholic Church and di Vatican wey go come decide wetin dem wan use am do.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}