UK Prime ministers Queen Elizabeth II don appoint - Fotos & History

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Queen don appoint every prime minister since 1951

Di Queen don appoint every prime minister since Anthony Eden for 1955.

But Liz Truss go be di first she dey invite come Scotland.

Traditionally, di new PM go meet di Queen for London inside Buckingham Palace.

On Tuesday di monarch meet wit di next prime minister for Balmoral.

Di Queen ascend di throne for 1952, wen Winston Churchill be prime minister.

See di images of all di 15 leaders from her 70-year reign.

Winston Churchill 1951 - 1955

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Queen, wit Prince Charles and Princess Anne, meet wit Sir Winston Churchill for 1953

Anthony Eden 1955 - 1957

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Queen shake hands wit Sir Anthony Eden for 1956

Harold Macmillan 1957- 1963

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Harold Macmillan, wey also serve as Oxford University chancellor, welcome di Queen to di university for 1960

Alec Douglas-Home 1963 - 1964

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Queen speak to Sir Alec Douglas-Home and Lady Home during one reception for Couty Hall for 1964

Harold Wilson 1964 - 1970

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Harold Wilson wit Queen for 1969

Edward Heath 1970 - 1974

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Queen wit Edward Heath, Richard Nixon and Pat Nixon for Chequers for 1970

Harold Wilson 1974 - 1976

Wia dis foto come from, Alamy

Wetin we call dis foto, Harold Wilson welcome di Queen welcome to 10 Downing Street for 1976

James Callaghan 1976 - 1979

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, James Callaghan meet di Queen for lunch at Windsor Castle for 1977

Margaret Thatcher 1979 - 1990

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Queen wit Margaret Thatcher and Ronald Reagan for Buckingham Palace for 1984

John Major 1990 - 1997

Wia dis foto come from, PA Media

Wetin we call dis foto, Queen wit John Major, third left, and former prime ministers Margaret Thatcher, Harold Wilson, Edward Heath and James Callaghan for 1992

Tony Blair 1997 - 2007

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Queen pictured wit Tony Blair for Buckingham Palace as she invite am to form a goment for 2002

Gordon Brown 2007 - 2010

Wia dis foto come from, Alamy

Wetin we call dis foto, Gordon Brown meets di Queen for 2007

David Cameron 2010 - 2016

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, David Cameron for Buckingham Palace in 2010 as di Queen invite am to form a goment

Theresa May 2016 - 2019

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Theresa May visit Buckingham Palace as she become prime minister for 2016

Boris Johnson 2019 - 2022

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Boris Johnson visit Buckingham Palace for 2019 to succeed Theresa May

Liz Truss 2022

Wia dis foto come from, PA Media

Wetin we call dis foto, Liz Truss become di new prime minister afta she meet di Queen for Balmoral Castle.