Champions League group stage scores & fixtures on Tuesday inside fotos
Wia dis foto come from, Getty Images
Chelsea begin di 2022/23 Uefa Champions League group stage wit defeat on Tuesday.
Thomas Tuchel team lose 1-0 for dia opening group match to Dinamo Zagreb.
Tuesday fixtures see a total of 23 goals from di eight matches played.
Manchester City and Shakhtar game produce di highest goals on Tuesday night four and five goals respectively.
Di group stage start on September 6 and e go end for November 2.
Na February 14 di knockout stages go begin and end wit di final for Istanbul on June 10, 2023.
Celtic 0-3 Real Madrid
Wia dis foto come from, Getty Images
Dinamo Zagreb 1-0 Chelsea
Wia dis foto come from, Getty Images
Dortmund 3-0 Copenhagen
Wia dis foto come from, Getty Images
Salzburg 1-1 AC Milan
Wia dis foto come from, Getty Images
Leipzig 1-4 Shakhtar
Wia dis foto come from, Getty Images
Sevilla 0-4 Man City
Wia dis foto come from, Getty Images
Paris 2-1 Juventus
Wia dis foto come from, Getty Images
Benfica 2-0 Maccabi Haifa
Wia dis foto come from, Getty Images
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available