Trump UK visit in fotos as King Charles and senior royals welcome am to Windsor Castle
Wia dis foto come from, Ian Vogler/Daily Mirror/PA Wire
US President Donald Trump state visit to di United Kingdom dis week don begin as e meet wit di royals.
Di King and Queen as well as oda senior royals welcome President Trump to Windsor Castle.
Na im second state visit to di UK and e dey accompanied by di usual pomp and pageantry.
Di scale of dis ceremonial for Windsor don step up, wit 1,300 troops and 120 horses wey dey involved and e dey far more dan di one wey dem use wen President Macron of France visit earlier dis year.
During di visit, First Lady Melania Trump wear black outfit, U.S. President Trump wear black suit wit burgundy tie, King Charles III wear suit too wit blue patterned tie and Queen Camilla wear blue dress.
See some of di ogbonge moments for fotos:
Wia dis foto come from, Aaron Chown - WPA Pool/Getty Images
Wia dis foto come from, Kirsty Wigglesworth - WPA Pool/Getty Images
Wia dis foto come from, Chris Jackson/Getty Images
Wia dis foto come from, Samir Hussein/WireImage
Wia dis foto come from, Aaron Chown/PA Wire
Wia dis foto come from, Ian Vogler/Daily Mirror/PA Wire
Wia dis foto come from, Chris Jackson/Getty Images
Wia dis foto come from, Aaron Chown/WPA Pool/Getty Images
Wia dis foto come from, AARON CHOWN/POOL/AFP
Wia dis foto come from, Isabel Infantes/REUTERS
Wia dis foto come from, Chris Jackson/Getty Images
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available