Kelly Rowland pregnant: Destiny's Child American singer Women's Health cover shoot fotos
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Na wen 39 year old Kelly Rowland and her husband, Tim Weatherspoon, decided to try expanding dia family (dia son, Titan, go turn 6 in November) na im to Kelly surprise, she get pregnant right away.
Kelly wey go clock 40 in February, 2021 tok about pregnancy during pandemic, parenting and her new music for di November edition of Women's Health Magazine.
See how Kelly Rowland rock Women's Health's cover shoot wit baby bump
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Wia dis foto come from, DJENEBA ADUAYOM
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}