Suspended Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen don resign
Wia dis foto come from, Nigeria Bar Association
Suspended Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen don resign wit immediate effect.
Tori pipo TheCable tok say im put in im resignation letter to President Muhammadu Buhari on Thursday evening one day afta di National Judicial Council send dia report to oga Presido.
Di NJC bin recommend compulsory retirement afta dem consider all di accuse against di CJN.
Onnoghen deny all di charges and e still de trial for Code of Conduct Bureau.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}