Dare Adeboye burial: Pastor Enoch Adeboye son RCCG funeral for Lagos
Dare Adeboye burial take place on Tuesday 11 May for Lagos.
Pastor Enoch Adeboye son die on 4 May, for Eket, southern Nigeria.
Redeemed Christian Church of God [RCCG] members from far and near show for Redemption Camp for di funeral.
Bishop David Oyedepo of Living Faith Church [Winners Chapel] na im officiate di funeral service.
Dare leave behind a wife and three pikins.
See fotos
Wia dis foto come from, Screenshot
Wia dis foto come from, Screenshot
Wia dis foto come from, Screenshot
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}