Presidential election Ghana: Nana Akufo-Addo win big for Ashanti Region wey be Ghana largest voting area
President Akufo-Addo win big for Ashanti Region wey be Ghana largest voting area.
Tori be say for any candidate or party to win de Ghana Presidential election 2020, en must win Ashanti Region.
Dis be because Ashanti get de largest voting population for Ghana.
Wia dis foto come from, EC Ghana
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}