Nicki Minaj say she don retire from music
Wia dis foto come from, Getty Images
Read am in 1 mins
American rapper, Nicki Minaj say she don retire from music to get time for her family.
For Twitter, di Barbie musician tok say she sabi say pipo go happy and hope say her fans go hold her for mind.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Di 36-year-old rapper dey engaged to her fiancé, Kenneth Petty, wey she don call her Day One.
No bodi sabi wen she make di decision even as her song "Megatron" wey she release for June still dey burst speakers.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}