'Oh Happy Day' singer don die

Wetin we call dis foto, Edwin Hawkins Singers na one of di first singers for mordern day gospel music
Read am in 1 mins

You remember dat Gospel music star, wey sing 'Oh Happy Day'.

Edwin Hawkins im don die.

Im talk-talk person announce say di seventy-four year singer die from pancreatic cancer inside im dormot for California.

Hawkins wey be American Grammy-winning singer become popular after 1969 when im release im hit song: 'Oh Happy Day'

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post