Dimeji Bankole: Former Speaker Nigeria House of Representatives, and daughter of Kebbi state govnor wedding fotos
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
Former speaker of di Nigeria House of Representatives, Dimeji Bankole don wed di daughter of Kebbi state govnor , Atiku Bagudu, and chairman APC Governor's forum.
Bankole and im first wife bin divorce sometimes in 2017.
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
Di couple tie di knot on Friday for Federal Capital Territory Abuja , follow by di traditional event to welcome di new bride to di Bankole's family on Saturday in Ogun state.
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
Wia dis foto come from, Emiralty Africa
BBC Pidgin learn say di celebration go end on Sunday wit dinner wit family and few friends at Dimeji's Apo residence.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available