Chale Wote street art festival 2019: Top pictures from Accra event
Art lovers gather for Accra on Saturday for de annual Chalewote street art festival.
Thousands hit de streets of Jamestown for de Ghana capital for de event which come turn de biggest street art festival for de country.
BBC Pidgin reporter Favour Nunoo capture di top shots from de event:
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}