Prince Charles seven pictures wey calculate im 70 years
Wia dis foto come from, Chris Jackson/Clarence House/PA
Prince Charles of Great Britain dey celebrate im 70th birthday on Wednesday with tea party and enough gbedu for Buckingham Palace.
Clarence House wey be di office of Prince Charles release two official pictures of di Prince of Wales and im wife Camilla, im two sons William and Harry and im three grandchildren ahead of di big occasion.
Prince Charles na di first pikin of Queen Elizabeth and di Duke of Edinburgh and di future king of England.
To mark dis special birthday dis na seven correct foto wey BBC News Pidgin take calculate di 70 years of Britain future king.
1948
Wia dis foto come from, PA
1962
Wia dis foto come from, PA
1966
Wia dis foto come from, PA
1969
Wia dis foto come from, PA
1981
Wia dis foto come from, PA
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
1982
Wia dis foto come from, PA
1988
Wia dis foto come from, PA
Make we add jara
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
2018
Wia dis foto come from, PA
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available