Cameroon presidential election: Di men wey wan be President

Wia dis foto come from, Other

E go reach seven million pipo wey go vote dis Sunday to elect president for Cameroon. Dis na wetin you suppose sabi about each of di candidates.