Boko Haram and Nigerian Army dey fight for Giwa Barracks, Maiduguri
Wia dis foto come from, @HQNigerianArmy
Nigeria Army on Thursday say dem stop anoda attack wey dey like wetin Boko Haram fit do for Maiduguri.
Tori land on Thursday evening say shooting bin dey around Giwa barracks for Maiduguri, Borno State north east Nigeria.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Police confam give BBC say shooting dey happen for di area, di time wey we write dis tori.
Maiduguri na one of di towns wey don suffer plenti Boko Haram attacks since 2010.
Wia dis foto come from, @HQNigerianArmy
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available