Police arrest three men with different kinds of explosives for Accra
Read am in 1 mins
Ghana police don arrest three men with different kinds of explosives inside Accra.
Di regional police command never give full gist why dem do di arrest, but according to Reuters Agency tori, na at least seven grenades na im dem sieze after police get info.
Assistant Commissioner David Eklu talk say police dey investigate di matter together with relevant agency dem.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}