FIBA Women World Cup: Nigeria lose 71-40 to USA for quarterfinals
Wia dis foto come from, JAVIER SORIANO
Nigeria women basketball team D'Tigress don comot for di FIBA Women basketball World Cup afta dem lose 71-40 to USA.
D'Tigress reach di quarter-finals after dem beat Turkey and Argentina for Group B and win Greece for playoff.
Dis na di first time wey di D'Tigress dey reach quarterfinals for basketball World Cup.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}