Gianluigi Buffon go play im final game for Juventus
Wia dis foto come from, MARCO BERTORELLO
Italy and Juventus goalkeeper Gianluigi Buffon don announce say im go play im final game for di club on Saturday afta 17 years for di club.
Buffon wey don win World Cup dey 40 years old and go lift im number 9 Serie A title against Hellas Verona on Saturday.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}